We are out with Broke Boi Lyrics, Latest single released by Dj Epic featuring Victor Ad. Click the play button and read lyrics below.
CLICK TO DOWNLOAD MP3
ALSO WATCH LYRIC VIDEO
INTRO
Kulboy!
It’s Victor Ad na na na yeah
Dj epic on this one Eh
Epic
Una Know Na
As my people will say (Holy God o)
Work and Pray Bro
Spiritual Vibe (Epic)
If God wan Change your Story
E go do not because say U Holy
If God wan bless you with Raba
E go give you full time Omo no Palava
No Vex No Vex
I know say U don go through many stress
Eh Eh
No vex No Vex
And make you know your worth
Nor go for less Eh
I nor Dey claim Old age for this Game
Cause the things wen we see nor be the same
Omo I don Tey for this game
Sho mo Age E mi
I’m probably older than your father
The Story epic o
For me to talk am I need Dj Epic O oh oh oh
The Story epic o
As I Dey talk I don they get Headache oh oh oh
I’m still that BrokeBoi from ghetto
Bros my eyes don see so many things
I’m still that BrokeBoi from ghetto
Trying to make mama proud and make ends meet
I’m still that BrokeBoi from ghetto
But my story nor go end for Ghetto
I’m still that BrokeBoi from Ghetto
God I nor go forget oh oh oh I
Them act like dem nor knw o
The things wen I don see
Dem wan bring me down oo
But oluwa Gbe Mi soke
no down oh
Adura lon she (Adura lo she)
Hustle nor knw Bossu
Small boy wen Dey use Leg today
Fit to do Benz Tomorrow
No one knows tomorrow
Lai Lai ah ilai Lai
The things I’ve seen my guy wahilai
Dem wan to bring me down na lie
But I’m never going down my Broda
The Story epic o
For me to talk am I need Dj Epic O oh oh oh
The Story epic o
As I Dey talk I don they get Headache oh oh oh
I’m still that BrokeBoi from ghetto
Bros my eyes don see so many things
I’m still that BrokeBoi from ghetto
Trying to make mama proud and make ends meet
I’m still that BrokeBoi from ghetto
But my story nor go end for Ghetto
I’m still that BrokeBoi from Ghetto
God I nor go forget oh oh oh I
No carry body
And if God Bless you
carry all your paddy
No carry body
Say if God Bless you
Carry all you paddy
The Story epic o
For me to talk am I need Dj Epic O oh oh oh
The Story epic o
As I Dey talk I don they get Headache oh oh oh
I’m still that BrokeBoi from ghetto
Bros my eyes don see so many things
I’m still that BrokeBoi from ghetto
Trying to make mama proud and make ends meet
I’m still that BrokeBoi from ghetto
But my story nor go end for Ghetto
I’m still that BrokeBoi from Ghetto
God I nor go forget oh oh oh
Chee
Ad what’s up
Street what’s up
Una Know na
God is still saying something
Oya Lets Go
No limits