Phyno Album act

LYRICS: Phyno ft Davido – “Ride For You”

Off his 3rd studio album is Phyno “Ride For You” featuring Davido.

Here is the Full Lyrics to the song. Phyno Ft Davido “Ride for You” Lyrics.

INTRO

Jeh
Ehhhhh (Ije ije oya oya)
Ahhhh (ije ije oya oya)
Aja Aja (ije ije oya oya)
Soul Large (ije ije oya oya)

VERSE 1 (Phyno)

Finally I don make cash oh
Anything for your bride price o
I pray to God make we no crash o
Cos our love no get spare parts o
Asam ima na agwa gi bu the best part o
I no fit skip you to the next track o
Ekpele chukwu zala mu you dey smart o
And ifemelu na first class o
Oooweh
Shey na you wey been dey hold me down when the raba e no dey
Mma jigi ti e play
I can’t let you go baby no way
Baby imakatakwa
And if no be me ima na mmakwetekwa
They laughing at me mana ha ghotakwa
Say

CHORUS

I go ride for you o
Go high for you o
Maka imara mma na esokwu
Nwa dinma riwe m ego
My baby o
Ride for you o
Go high for you o
Maka imara mma na esokwu
Ihe dinma riwe m ego
So gi my baby o

HOOK (Davido)

Ndi obodo na ndi esina ulo mo
Onye obuna ga akpokwa gi nwunye mo
Iburu mkpuru mga akukwa gi n’ubi mo (ewo)
Onye obuna ga akpokwa gi nwunye mo

VERSE 2 (Davido)

Finally we go chop life
Melanin me for my inside o
I no go disappoint no be this life o
I no dey carry chaka for this track o
Nwa mara mma n’eso okwu
Baby give me loving times 2
She sabi cook she sabi do
I never met nobody like you
Yeh oweh oh (Ye oweh)
Shey na you wey been dey hold me down when the raba e no dey ( Reba e no dey)
Mma jighi ti e play
I no go let you go baby no way
Omor jamitis for the matter
Ejo gbamije kola waka
Oh girl this your waist got me hanging
Oh girl

CHORUS (Phyno & Davido)

I go ride for you o
Go high for you o
Maka imara mma na esokwu
Nwa dinma riwe m ego
My baby o
Ride for you o
Go high for you o
Maka imara mma na esokwu
Ihe dinma riwe m ego
So gi my baby o

HOOK (Davido)

Ndi obodo na ndi esina ulo mo
Onye obuna ga akpokwa gi nwunye mo
Iburu mkpuru mga akukwa gi n’ubi mo (ewo)
Onye obuna ga akpokwa gi nwunye mo

VERSE 3 (Phyno)

Okwa soso munagi ga ebi o (bi oh bi oh bi oh)
Anytime you call I go ready o (bi oh bi oh bi oh)
Nwa malu’mma bia nyem ife mna eri o (bia oh bia oh bia oh)
Asa mji emo onu I go ride for you baby o (bia oh bia oh bia oh)

OUTRO

J-stunt mixing

DOWNLOAD MP3

What do you think about Phyno ft Davido “Ride For You” Lyrics? Drop comments below

One comment

  1. Your lyric on this track is wacky but it’s far better than most of the other ones I saw out there. At least now I know what Davido was trying to say at (Iburu mkpuru mga akukwa gi n’ubi mo (ewo)). This part confused me like mad.

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

This site uses Akismet to reduce spam. Learn how your comment data is processed.